Ko'rale - My Glory ( Acoustic Version )

1 Views· 12/05/23
Daniel Chukwunonso Johnson
0
1

My Glory was Officially released 08 December 2018
Here's my Acoustic Rendition
Like And Share.


My Glory Lyrics

I Dey wonder
I Dey ponder 
Why your blessings no dey retire
Anything wey you touch e Dey sweet,
When you say one thing you go do am
No be like man dem, wey Dey delay 
Anything wey you touch e Dey sweet

I just wanna put you above everyone - Yeah
Because you be my desire 
No one can replace you - no no 
I just wanna plance you above everything yeah - Because you be my desire , no one can replace you mono 

Chorus :
Ain’t nobody be like you 
Ain’t nobody love me like you do
Ain’t nobody be like you
Yeah yeah 

Ain’t nobody be like you 
Ain’t nobody love me like you do
Ain’t nobody be like you
They will not understand it why I sing this song ,-

Why I sing it 
Why I sing the song to you 
Why I sing it
Why I sing this song 

Ain’t nobody be like you 
Ain’t nobody love me like you do
Ain’t nobody be like you
Yeah yeah 

Ain’t nobody be like you 
Ain’t nobody love me like you do
Ain’t nobody be like you
They will not understand it why I sing this song ,-


Second verse:
Lord I just wanna let you know that you’re the Best, You’re the best God , You’re the best God , 

Because you no dey fall my hand , Sing you’re the best, you’re the best, you’re the Best God , You’re the best , you’re the best Hod - yeah 

Bridge:
My heartbeat no fit sing am loud ,
If I shout e no go dey enough 
My heart e no fit Song am loud oh 
Oohhh yeah 

My heartbeat no fit sing am loud ,
If I shout e no go dey enough 
My heart e no fit Song am loud oh 
Oohhh yeah 

Chorus :
Ain’t nobody be like you 
Ain’t nobody love me like you do
Ain’t nobody be like you
Yeah yeah 

Ain’t nobody be like you 
Ain’t nobody love me like you do
Ain’t nobody be like you
They will not understand it why I sing this song ,-

Why I sing it





Original Song, Now out on all Platforms
https://music.apple.com/us/album/my-glory-single/1502644529

Show more

 0 Comments sort   Sort By


Up next