Minister GUC - Man Wey God Show Mercy (Official Audio + Lyrics)

1 Views· 12/10/24
Ezekiel Thankgod Onyedikachukwu
0
1

EeZee Global presents "Man Wey God Show Mercy" by Minister GUC.
A track on his third album titled - The Trio And I

DOWNLOAD/STREAM "The Trio And I" by Minister GUC
https://africori.to/thetrioandi

Lyrics:
If to sey na might
If to sey na Power
If to sey na anything wey we fit use Dey brag oh
I for don die
I for don craze oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh

I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life

Uh uh uhhhhhhh

If to sey na money
If to sey na connection
If to sey na anything wey we fit use Dey make mouth
I for don die oh
I for don loss oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh

I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life

This righteousness that I have is yours
This holiness that I profess you gave
You did it all
You gave me strength
You helped me stand
You are my rock
You are my hope
You are my peace

I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Uh uhhhhhhh

Follow Minister GUC / EeZee Conceptz
☞Twitter: https://twitter.com/ministerguc
☞Instagram: https://instagram.com/ministerguc
☞Instagram: https://instagram.com/eezeeconceptz
☞YouTube: https://youtube.com/EeZeeConceptz?sub_confirmation=1

#EeZeeConceptz #MinisterGUC #ManWeyGodShowMercy #TheTrioAndI

Show more

 0 Comments sort   Sort By


Up next