Protek Illasheva, Naffymar and A Tribe Apart - Oh Daddy (Official Audio)

0 צפיות· 08/08/25
Protek illasheva
Protek illasheva
0 מנויים
0
0

Listen to the Official Audio for Oh Daddy by Protek Illasheva ,Naffymar and A Tribe Apart.

Available on all Digital platforms:
https://madsol.ai/protekillasheva-ohdaddy

Connect With Protek Illasheva
Instagram - https://www.instagram.com/protekniks
Twitter - https://twitter.com/Protekniks
Facebook - https://www.facebook.com/protekniks

Lyrics:
Chorus
Oh daddy oh daddy my daddy
blow my mind
Daddy oh daddy my daddy
See wetin him do
E sweet me for body
My head to my toes
It’s Blessing overdose
V 1 (Protek Illasheva)
I no go lie, daddy na him carry me high
So high, the eyes can not deny
They see it all walaitalai
Always on guard him dey active
Ahead of me so proactive
Grace done make me attractive
Fine boy wey love Jesus active, we active
Omo dey, dey, I and my daddy we dey dey
Blow my mind no be sope, flaming this fire e don tay, e don tay
No be today e, He bless me Sunday to Sunday e
Them no fit put me for bondage e
Cos everyday I dey update, baba update me
Chorus
Oh daddy oh daddy my daddy
blow my mind
Daddy oh daddy my daddy
See wetin him do
E sweet me for body
My head to my toes
It’s Blessing overdose

V2 (Naffymar)
Chorus
Oh daddy oh daddy my daddy
blow my mind
Daddy oh daddy my daddy
See wetin him do
E sweet me for body
My head to my toes
It’s Blessing overdose

#ProtekIllasheva #Ohdaddy #OfficialAudio

להראות יותר

 0 הערות sort   מיין לפי


הבא