							Protek illasheva
|abonnees
Laatste video's
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
©℗ 2025. Peaceville Entertainment
Listen to the Official Audio for Oh Daddy by Protek Illasheva ,Naffymar and A Tribe Apart. 
 
Available on all Digital platforms: 
https://madsol.ai/protekillasheva-ohdaddy 
 
Connect With Protek Illasheva 
Instagram - https://www.instagram.com/protekniks 
Twitter - https://twitter.com/Protekniks 
Facebook - https://www.facebook.com/protekniks 
 
Lyrics: 
Chorus 
Oh daddy oh daddy my daddy 
blow my mind 
Daddy oh daddy my daddy 
See wetin him do 
E sweet me for body 
My head to my toes 
It’s Blessing overdose  
V 1 (Protek Illasheva) 
I no go lie, daddy na him carry me high 
So high, the eyes can not deny 
They see it all walaitalai 
Always on guard him dey active 
Ahead of me so proactive 
Grace done make me attractive 
Fine boy wey love Jesus active, we active 
Omo dey, dey, I and my daddy we dey dey 
Blow my mind no be sope, flaming this fire e don tay, e don tay 
No be today e, He bless me Sunday to Sunday e 
Them no fit put me for bondage e 
Cos everyday I dey update, baba update me  
Chorus 
Oh daddy oh daddy my daddy 
blow my mind 
Daddy oh daddy my daddy 
See wetin him do 
E sweet me for body 
My head to my toes 
It’s Blessing overdose  
 
V2 (Naffymar)  
Chorus 
Oh daddy oh daddy my daddy 
blow my mind 
Daddy oh daddy my daddy 
See wetin him do 
E sweet me for body 
My head to my toes 
It’s Blessing overdose 
 
#ProtekIllasheva #Ohdaddy #OfficialAudio
Personal off the "Counter Culture" album and it features @limoblaze x @NaffymaR x @TshiamoMercy interpreted by @samollo2273
performing I Gat Love @ the Internationa Leaders Awards
Listen to the official Audio for "Jesus (Aje)" by Protek Illasheva  
 
"Jesus (Aje)" is a blend of amapiano and afrobeats that emphasis on the power of the name of Jesus. 
This upbeat record will definitely get you on your feet proclaiming that name that is above every other names, LORD JESUS. 
 
Stream "Jesus (Aje)" On All Platforms 
https://t.ly/Mr_P3 
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
©℗ 2023. Sheva Inc. 
 
#protekillasheva #dj #afrodrill #highlifedrill #amapiano #jesus #afrogospel #aje
"Cast Am Out'' is a blend of Highlife and Drill Music that buttresses our rights as believers, echoing the authority we have in Christ. 
Protek Illasheva teams up with another afrogospel icon Oba Reengy and the foremost gospel Dj, Dj Horphuray on this. 
 
Stream "Cast Am Out" On All Platforms 
https://fanlink.to/cast_ 
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
©℗ 2023. Sheva Inc. 
 
#protekillasheva #dj #afrodrill #highlifedrill #obareengy #djhorphuray #afrogospel #castamout
Watch the official video for "Cast Am Out" by Protek Illasheva  
 
"Cast Am Out'' is an Afrodrill Anthem that buttresses our rights as believers, echoing the authority we have in Christ. 
Protek Illasheva teams up with another afrogospel icon Oba Reengy and the foremost gospel Dj, Dj Horphuray on this. 
 
Stream "Cast Am Out" On All Platforms 
http://bit.ly/3oGSaAJ 
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
©℗ 2020. Peaceville Entertainment 
 
#protekillasheva #dj #afrodrill #highlifedrill #obareengy #djhorphuray #afrogospel #castamout
Listen to the Official Audio for Spirit Move by Protek Illasheva ft CalledOut Music, Se Ok and Dave Cobsby  
 
Available on all Digital platforms: 
https://protek-illasheva.ffm.to/spirithigh 
 
Connect With Protek Illasheva 
Instagram - https://www.instagram.com/protekniks 
Twitter - https://twitter.com/Protekniks 
Facebook - https://www.facebook.com/protekniks 
 
#ProtekIllasheva #SpiritMove #OfficialAudio
Let's worship God in style and vibes.  
 
"ANSWER CALL" is a fusion of Worship, Afrobeats and Rap. 
 
It features the soothing voices of @121SELAH  choir and the talented @derryhans  
 
https://protek-illasheva.ffm.to/answer_call 
 
#worship #worshipsongs #protekillasheva #121selah #derryhans #afrogospel #chh #rap #afrobeat #afrobeats #lyricsvideo
Listen to the Official Audio for Answer Call by Protek Illasheva, Derry Hans and 121Selah 
 
Available on all Digital platforms: 
https://protek-illasheva.ffm.to/answer_call 
 
Connect With Protek Illasheva 
Instagram - https://www.instagram.com/protekniks 
Twitter - https://twitter.com/Protekniks 
Facebook - https://www.facebook.com/protekniks 
 
Lyrics  
Solo 
When I see the stars in the night skies 
Ocean with the high tides 
I see your signature your perfect handwriting 
Whether sunshine or moonlight 
When I look in the mirror yeah 
Oh I see your picture your perfect image e 
 
Lord Jesus Jesus Jesus Jesus 
I feel your presence everywhere, yeah 
Lord Jesus Jesus Jesus Jesus Lord Jesus 
I hear your voice inside my ears, yeah 
 
(afro switch) 
Lord Jesus Jesus Jesus Jesus 
You are seated inside my heart oh oh ooh 
Jesus Jesus Jesus Lord Jesus 
I like to stay inside your arms oh oh ah 
 
Choral (chorus) 
I call you oga boss and when I  
Need you you dey waka come, you no dey  
Waste time you dey answer call, whether na  
Newyork or Port Harcourt, I say na 
I call you oga boss and when I  
Need you you dey waka come, whether I  
Take flight or enter bus whether na  
Lagos or na Frankfurt 
 
Rap 
Everytime I'm looking at the sunrise 
Abbe looking through the Son's eyes 
I see God in everything, everything in God 
Yeah, you know the word that became flesh 
You're crystallised inside my heart 
My life a garden that you work in 
So in love with me, It's like you stalking 
I'm joking, you fix me when am broken 
Then you bath me with more love than I soak in 
 
There's nobody body 
Compare to you my Godi Godi 
If them like make them call police police 
With the most high no kpoli kpoli 
Say you always dey answer 
You no dey waste time 
I call I dey see you like say e be FaceTime 
Mathematician your addition dey perfect 
 
Choral (chorus) 
"I like to stay inside your arms oh oh ah" 
 
I call you oga boss and when I  
Need you you dey waka come, you no dey  
Waste time you dey answer call, whether na  
Newyork or Port Harcourt, I say na 
I call you oga boss and when I  
Need you you dey waka come, whether I  
Take flight or enter bus whether na  
Lagos or na Frankfurt 
  
Solo (afro) 
When I see the stars in the night skies 
Ocean with the high tides 
I see your signature your perfect handwriting 
Whether sunshine or moonlight 
When I look in the mirror yeah 
Oh I see your picture your perfect image e 
 
Lord Jesus Jesus Jesus sir 
Oh my sweet Lord Jesus yeah 
You are seated inside my heart oh oh ooh 
Lord Jesus Jesus Jesus sir 
Oh my saviour Jesus yeah 
I like to stay inside your arms oh oh ah 
  
Choral (chorus) 
"I like to stay inside your arms oh oh ah" 
 
I call you oga boss and when I  
Need you you dey waka come, you no dey  
Waste time you dey answer call, whether na  
Newyork or Port Harcourt, I say na 
I call you oga boss and when I  
Need you you dey waka come, whether I  
Take flight or enter bus whether na  
Lagos or na Frankfurt 
 
Protek Illasheva (Afro solo) 
There's nobody body 
Compare to you my Godi Godi 
If them like make them call police police 
With the most high no kpoli kpoli 
Say you always dey answer 
You no dey waste time 
I call I dey see you like say e be FaceTime 
Mathematician your addition dey perfect 
 
#ProtekIllasheva #AnswerCall #OfficialAudio #DerryHans #121Selah
Watch the Official Video for Oga Ade by Protek Illasheva and Rehmahz 
 
Stream “Oga Ade ” On All Platforms: 
https://protek-illasheva.ffm.to/oga-ade 
 
Connect with Protek Illasheva  
Instagram -  https://www.instagram.com/protekniks 
Facebook -   https://www.facebook.com/protekniks 
Twitter   -  https://twitter.com/Protekniks 
 
Lyrics: 
Intro 
Oga Ade 
Spe spe spe 
Fa ra we  
Special  
 
Chorus 
Oga ade all the blessings dey come my way 
I no get time to fa ra we 
Alubarika all my days  
 
Verse 1 (Rehmahz) 
If na blessings I dey get am all over  
Pull up in your city e go run over  
Praising all night wey no causy hangover   
Do anyhow omo I go take over  
I get grace wey no do me corny  
Sweet vibes e dey be like honey   
I get peace wey e pass money   
I get stance if you gimme body  
Blessings blessing shawa me  
Jah jah jah dey run am  
Who God don bless no man fit contest  
Or na Yawa  
 
Pre Chorus 
(Sax Solo)  
 
Chorus 
Oga ade all the blessings dey come my way 
I no get time to fa ra we 
Alubarika all my days  
 
Verse 2 (Protek Illasheva) 
Blessings and favours just dey follow up 
Everything I touch just dey double up 
I get emimimo ma lo fa ra we 
And it's evident no need to shalaye  
Chappie God's got me that's my confidence  
Move with angelic entourage like am president  
And deep within me is God's resident 
No room for bad energy nor pestilence  
Omo the only time I do the running man 
It's on the dance floor when am grooving man 
Cos all my battles are already won  
Omo jesu ni mi and am a true son  
 
Pre Chorus 
(Sax Solo)  
 
Chorus 
Oga ade all the blessings dey come my way 
I no get time to fa ra we 
Alubarika all my days 
 
#ProtekIllasheva  #Rehmahz #OfficialVideo #OgaAde
Listen to the Official Audio for Oga Ade by Protek Illasheva and Rehmahz 
 
#ProtekIllasheva  #Rehmahz #OfficialAudio #OgaAde
Listen to the Official Audio for On God ft Limoblaze & Prinx Emmanuel by Protek Illasheva  
 
Available on all Digital platforms: 
https://protek-illasheva.ffm.to/ongod 
 
Connect With Protek Illasheva 
Instagram - https://www.instagram.com/protekniks 
Twitter - https://twitter.com/Protekniks 
Facebook - https://www.facebook.com/protekniks 
 
Lyrics: 
Egar fire you know  
 
Pre Chorus (Prinx Emmanuel)  
 
All of my da da day 
I get reasons for me to shout hale le le 
Before we no see food  
We no get efere  
Now we don de nak e be like ekere  
 
Chorus  
 
Because obuliwomu elu  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
obuliwomu elu  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
Because obuliwomu everything e maramma  
Higher higher higher higher higher see a local boy e don turn to characharacha 
Higher higher higher  
Vibes  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
 
Verse (Protek Illasheva)  
 
Back in the day 
The kpa no dey and boys were not ok 
Sapa hug me like say I be bae  
But thank God say my Lord has made a way 
The way we dey shine world people no go fit to off light  
Confusion dey their midst omo na my blessing dey cause fight  
Them be throw me comot for their motor now I dey catch flight  
Brother everything is alright  
If life is a jungle then omo na me be mufasa, e choke 
They say that my life was a joke,  
The people wey talk say I no fresh Don dey beg l make I cut them my saop  
But omo na God o no be jazz so take a time o relax  
God na the principal wey change the class 
The reason why I just dey dance  
 
Chorus  
 
Because obuliwomu elu  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
obuliwomu elu  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
Because obuliwomu everything e maramma  
Higher higher higher higher higher see a local boy e don turn to characharacha 
Higher higher higher  
Vibes  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
 
Verse (Limoblaze)  
 
Small boy don turn big man  
See as their eye Dey shine  
They want know Wetin I do way change my story  
So I start by giving God the glory  
In Jesus name  
Back in the day day day  
Na me dem no rate tey tey 
Them tell me say limoblaze  
Your ministry na play play play  
But now I’m winning souls and  
Selling all these shows  
Omo have you seen my efere(plate) 
Jehovah o bulu we mu Elu  
 
Chorus  
 
Because obuliwomu elu  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
obuliwomu elu  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
Because obuliwomu everything e maramma  
Higher higher higher higher higher see a local boy e don turn to characharacha 
Higher higher higher  
Vibes  
Higher higher higher higher higher  
Higher higher higher  
 
Bridge (Prinx Emmanuel)   
 
As we get the connect  
And we plug the socket  
We still de drop the one tenth 
Blessings de song the falsetto  
Ahhh everything is on God 
Baba gimme support 
Plenty plenty comfort  
Plenty for my domot 
 
Protek Illasheva  
 
Back in the day 
The kpa no dey and boys were not ok 
Sapa hug me like say I be bae  
But thank God say my Lord has made a way 
 
#ProtekIllasheva #OnGod #OfficialAudio #Limoblaze #PrinxEmmanuel  
#PeacevilleEntertainment
Protek Illasheva - Wahala For Who No Get Jesus (Official video) 
Listen to 'Wahala for who no get Jesus' https://onerpm.lnk.to/ProtekIllasheva-WFWNGJ 
 
Apple Music https://music.apple.com/ng/album/wahala-for-who-no-get-jesus-single/1548201027 
Audiomack https://audiomack.com/protek-illasheva/song/wahala-for-who-no-get-jesus 
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJ... 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
©℗ 2021. Peaceville Entertainment
Protek Illasheva performing 'Jesus is real' live off his Counter Culture (Album) 
 
Listen to 'Counter Culture' https://link.to/CounterCultureByProtekIllasheva  
 
Apple Music https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/applemusic 
Spotify https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/spotify 
Audiomack https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/audiomack  
 
Subscribe to the channel https://youtube.com/c/PROTEKillasheva 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
? Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
? Instagram: https://www.instagram.com/protekniks  
? Facebook: https://www.facebook.com/protek
Protek Illasheva performing 'Life of God' live off his Counter Culture (Album) 
 
Listen to 'Counter Culture' https://link.to/CounterCultureByProtekIllasheva  
 
Watch 'Life of God' official video https://youtu.be/YxRBYl2lRSY 
 
Apple Music https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/applemusic 
Spotify https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/spotify 
Audiomack https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/audiomack  
 
Subscribe to the channel https://youtube.com/c/PROTEKillasheva 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
? Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
? Instagram: https://www.instagram.com/protekniks  
? Facebook: https://www.facebook.com/protek
Protek Illasheva, K3ndrick & Vector performing 'Life of God' off his Couner Culture (Album) 
 
Listen to 'Counter Culture' https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva  
 
Apple Music https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/applemusic 
Spotify https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/spotify 
Audiomack https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/audiomack  
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ 
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
©℗ 2020. Peaceville Entertainment
'I Gat Love' is off Protek Illasheva's Counter Culture album. 
 
Listen to 'Counter Culture' https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva  
 
Apple Music https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/applemusic 
Spotify https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/spotify 
Deezer https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/deezer 
Audiomack https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/audiomack  
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ  
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks 
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks/ 
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek 
 
#ProtekIllasheva #IGatLove 
©℗ 2020. Peaceville Entertainment
Watch and be inspired with the video of Protek Illasheva's performance of "In My Life" 
 
Listen to 'Counter Culture' https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva  
Apple Music https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/applemusic  
Spotify https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/spotify  
Deezer https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/deezer  
Audiomack https://lnk.to/CounterCultureByProtekIllasheva/audiomack  
 
Subscribe to the channel https://www.youtube.com/channel/UCrbJJ1MMpJgnHCna9N5fnCQ  
 
FOLLOW Protek Illasheva  
☞Twitter: https://www.twitter.com/protekniks  
☞Instagram: https://www.instagram.com/protekniks  
☞Facebook: https://www.facebook.com/protek  
 
©℗ 2020. Peaceville Entertainment